Jazz Ensemble Jazz Ensemble - Level 3 - Digital Download SKU: A0.1421879 By Holiyo. By Holyone Tombari Dodoh. Blues,Jazz,Multicultural,Pop,Traditional,World. 53 pages. Holyone Tombari Dodoh #1003213. Published by Holyone Tombari Dodoh (A0.1421879). LyricsIt is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. People wey no fear God o Them think say life go bad o My life just dey better o Forever. Baba God say na so o I don dey see better o Na so God want for me o Forever. Them don go swear for me o, Na so their power fail o, I don dey hamma for here o Forever. Them don throw jazz for me o, Them say I do juju o, But na Jesus stand for me o Forever. I say, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. Uncle, Aunty Make you no worry, Wetin dey shelle Baba dey see am. When e go happen, Your eyes go clear And you go fear God.Ewo, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. Wahala dey for them o, Them no go see our back o, Them no go fit oppress o Forever. E don dey reach your time o, Better must come to you o, Baba don sign for you o, Forever.Them think say me I go die o, Na so them wait and die o, Baba God save my life o, Forever. Them tie dumb baby for bush o, Them think say na me them tie o, Na so their cup come full o Forever. I say, It is e well with me o; It shall be well with you o, and it must be well with us o Forever. Mama, Papa God dey see you, Brother, Sister God He too much, Enemies go scatter, Your God too strong, People go see am Say God do better For me and you, Them call our name, Baba God show, Na so them fall, Our God don do am.Ewo, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever.