EUROPE
136122 articles
USA
248796 articles
DIGITAL
2273 articles (à imprimer)
Partitions Digitales
Partitions à imprimer
2273 partitions trouvées


Jazz Combo - Level 4 - Digital Download SKU: A0.1421941 By Holiyo. By Holyone Tombari Dodoh. Blues,Contemporary,Jazz,Patriotic,Pop. 31 pages. Holyone Tombari Dodoh #1003277. Published by Holyone Tombari Dodoh (A0.1421941). LyricsLionel Messi oh, Lionel Messi eh. I wan be like you oh; You be baba football eh! Lionel Messi oh, Lionel Messi eh. I wan be like you oh; You be baba football eh! When we talk of football, We dey talk of Messi oh. Baba dribble eleven men, Soteh the ball come dey shout, Baba, baba, baba, baba, Na you be my father, father. Abeg make we dey go post, Make we shata goalkeeper, And carry better award. Make I ask you something, Na wetin be your name again? We say na Lionel Messi oh, Lionel Messi eh. I wan be like you oh; You be baba football eh! Lionel Messi oh, Lionel Messi eh. I wan be like you oh; You be baba football eh! Baba score many goals, Carry many award oh. Man of the match, He dey!Super assist, Na him! Best playmaker, Na him!Even at thirty five oh Baba carry world cup, Carry eighth Balon d'orBaba never taya Wetin be him name?Messi! Na wetin be him name? Messi! Barcelona He show!P. S. G. He show!Inter Miami He show!Carry baba go there, God of football Na him oh!Number ten Na him!Argentina, Argentina.Greatest Of All Time:We say na Lionel Messi oh, Lionel Messi eh. I wan be like you oh; You be baba football eh! Lionel Messi oh, Lionel Messi eh. I wan be like you oh; You be baba football eh!
Baba Lionel Messi
Jazz combo
Holiyo
$4.00 3.45 € Jazz combo PDF SheetMusicPlus

Choral Choir (SSAA) - Level 3 - Digital Download SKU: A0.1040537 By Alan Wagstaff. By Alan Wagstaff. Arranged by Alan Wagstaff. Celtic,Folk,Irish,Traditional. Octavo. 36 pages. Alan Wagstaff #645329. Published by Alan Wagstaff (A0.1040537). This haunting, new song, in the mixolydian mode (Bb), is in the Irish tradition. It is written for a female choir (SSAA) with an additional solo part; the accompaniment is for harp, accordion, flute, fiddle, and bass. This song was inspired by J.M. Synge's 1904 play 'Riders of the Storm' and quotes a line from it. The chorus quotes from the Irish version of 'Fhir a Bhartain' a song written in the late 19th century by Sìne NicFhionnlaigh of Tong, Lewis, Scotland. Fear A Bháta The Boatman A fhir a bháta is na horó eile Man of the boat and no one else. A fhir a bháta is na horó eile Man of the boat and no one else. A fhir a bháta is na horó eile Man of the boat and no one else. Mo shoraid slán leat gach áit a dtéid thú. My safe blessing with you everywhere you go. Lyrics O, Bryan McCauley the boats are still moored. and down in Kilronan only ghosts are aboard. The calico is furled and the tide is still low, so rest a while longer, till the time comes to go. It’s the life of a young man to be fishing far from shore. For there’s scant other work on the wild Inishmore. Fhir a bharta na horo – fhir a bharta is-na eile. Mo shor slan leat gach ait a dteid thu. The herring are sleeping and safe from the net. So rest my fisher lad - do not rise yet. The hillcrests of Galway are scarce tinged with red. O, sleep a while longer and keep to your bed. It’s the life of a young man to be fishing far from shore. For there’s scant other work on the wild Inishmore. Fhir a bharta na horo – fhir a bharta is-na eile. Mo shor slan leat gach ait a dteid thu. The cold-hearted Ocean knows nothing of men; it takes them or leaves them, with no heed where or when. The candles are out in the homes round the Bay, so stay in my arms, love, till the first light of day. It’s the life of a young man to be fishing far from shore. For there’s scant other work on the wild Inishmore. Fhir a bharta na horo – fhir a bharta is-na eile. Mo shor slan leat gach ait a dteid thu.
Rest A While Longer
Chorale SSAA
Alan Wagstaff
$50.00 43.18 € Chorale SSAA PDF SheetMusicPlus

Jazz Ensemble Jazz Ensemble - Level 3 - Digital Download SKU: A0.1421879 By Holiyo. By Holyone Tombari Dodoh. Blues,Jazz,Multicultural,Pop,Traditional,World. 53 pages. Holyone Tombari Dodoh #1003213. Published by Holyone Tombari Dodoh (A0.1421879). LyricsIt is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. People wey no fear God o Them think say life go bad o My life just dey better o Forever. Baba God say na so o I don dey see better o Na so God want for me o Forever. Them don go swear for me o, Na so their power fail o, I don dey hamma for here o Forever. Them don throw jazz for me o, Them say I do juju o, But na Jesus stand for me o Forever. I say, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. Uncle, Aunty Make you no worry, Wetin dey shelle Baba dey see am. When e go happen, Your eyes go clear And you go fear God.Ewo, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. Wahala dey for them o, Them no go see our back o, Them no go fit oppress o Forever. E don dey reach your time o, Better must come to you o, Baba don sign for you o, Forever.Them think say me I go die o, Na so them wait and die o, Baba God save my life o, Forever. Them tie dumb baby for bush o, Them think say na me them tie o, Na so their cup come full o Forever. I say, It is e well with me o; It shall be well with you o, and it must be well with us o Forever. Mama, Papa God dey see you, Brother, Sister God He too much, Enemies go scatter, Your God too strong, People go see am Say God do better For me and you, Them call our name, Baba God show, Na so them fall, Our God don do am.Ewo, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever.
It Is Well Forever
Ensemble Jazz
Holiyo
$15.00 12.95 € Ensemble Jazz PDF SheetMusicPlus






Partitions Gratuites
Acheter des Partitions Musicales
Acheter des Partitions Digitales à Imprimer
Acheter des Instruments de Musique

© 2000 - 2025

Accueil - Version intégrale